According
to tori, president goodluck jonathan, don promise nigeria pipo say, the general
election wey go happen for march 28th and april 11th
2015, no go change.
na
11 other presidential candate-dem plus president jonathan, naim dey for the
debate wey, the nigerian elections debate group, naim organize-am.
The
candidate of all progressive congress, maj. gen. muhammadu buhari (rtd),
no-follow showface for the debate wey dem do.
Una
go remember say, for the presidential sidon-tok wey president jonathan do with
news pipo wey ein for tok say, inec chairman, prof. attahiru jega, no even tell
am say, dem wan postpone the election, even after jega collect letter from the
national security adviser, wey ein for dey tell-am say, make dem paotpone di
election for anoda 6 weeks.
No comments:
Post a Comment