PidginDigest

We Think PIDGIN!!!

Monday, 23 March 2015

Police wan Rescue the Emir of Bukkuyum for Zamfara State

›
According to tori, the nigeria police don dey do everything for dia power to take rescue di emir of bukkuyum inside zamfara, alhaj...

Fayose tok say APC No go fit Win Election for Ein State

›
The governor for ekiti state, ayodele fayose, don tok say, di opinion poll no go help di all progressive congress (apc), for the e...

ASUU Say Federal Government no Get Truth for Mouth

›
  The academic staff union of university (asuu), don hala comot say, di federal government neva gree release the N1.3 trillion, wey...

President Jonathan Promise say Election Date no go Change

›
  According to tori, president goodluck jonathan, don promise nigeria pipo say, the general election wey go happen for march 28 th ...

One PDP Secretary for South-West Say Ein No Collect Money From President Jonathan

›
  The secretary of peoples democratic party for south-west area, chief adepegba otemolu, don deny wetin pipo dey tok say, ein coll...

Sultan of Sokoto Say make dem Give NYSC Corpers Security During Election

›
The sultan of sokoto, alhaji muhammad sa’ad abubakar iii, don tell security angency-dem say, make dem make sure say, dem give enuf...
Monday, 16 March 2015

Boko Haram take Fire Bunr Pipo house for Bama Village

›
According to tori, dos boko haram group, don put fire for pipo house for bama village wey dey foir the south-east area of nigeria, wey ...

Fire Burn INEC Warehouse for Abuja

›
Even as e bi say, Na just two weeks to the March 28 Presidential and National Assembly Elections, no be small overnight fire naim catch ...

Nyako don ask court make dem carry ein Case go back to Yola

›
One Former Governor for Adamawa State, Murtala Nyako, don tell di Judge of the Bauchi Division of the Federal High Court, Justice M.G Um...

Governor and Senate Candidate for Osun State dey Accuse dem sef of Gbege

›
The Governor of Osun State, Mr. Rauf Aregbesola and the Candidate of the Peoples Democratic Party (PDP) for Osun East Senatorial Distric...

Federal Neuro-Psychiatric Hospital worker don start strike for Enugu

›
Tori tok say, workers for the Federal Neuro-Psychiatric Hospital, fnh, wey dey for Enugu, don do peaceful protest and dem con give 21-da...
›
Home
View web version

About Me

Unknown
View my complete profile
Powered by Blogger.