According to tori, the nigeria police don dey do everything for dia
power to take rescue di emir of bukkuyum inside zamfara, alhaji mohammed usman,
wey some pipo kidnap from ein palace on friday night.
Ein tok say, all di information wey dem get for hand naim dem dey use
soo, wey show say, na aroun dat area wey dem for kidnap the emir soo, naim ein
still dey.
Ein say, the commissioner of police for the 3 state wey dey di zone plus
oda security agency, dey do everything to fit rescue the emir from di hand of
ein kidnappers.
The aig con dey beg pipo say, make dem no stop to dey give information
police to fit dey do dia work well.
No comments:
Post a Comment