Monday, 23 March 2015

Fayose tok say APC No go fit Win Election for Ein State


Image result for fayose


The governor for ekiti state, ayodele fayose, don tok say, di opinion poll no go help di all progressive congress (apc), for the election wey go happen for march 28th and april 11th 2015, as dem dey lie give dem self.
Fayose tok say, e really show say, dem no dey tell dem self truth, as dem feel say, dem go fit win ekiti state for the presidential election on saturday.

Ein con dey tell nigerian say, make dem no dey belive di plenty opinion wey di party dey arrange comot.

Di statement wey come from di new media assistant to governor fayose, lere olayinka, tok say, ein belive say, president goodluck jonathan, go win the presidential election on saturday.

No comments:

Post a Comment