The
governor for ekiti state, ayodele fayose, don tok say, di opinion poll no go
help di all progressive congress (apc), for the election wey go happen for
march 28th and april 11th 2015, as dem dey lie give dem
self.
Ein
con dey tell nigerian say, make dem no dey belive di plenty opinion wey di
party dey arrange comot.
Di
statement wey come from di new media assistant to governor fayose, lere
olayinka, tok say, ein belive say, president goodluck jonathan, go win the
presidential election on saturday.
No comments:
Post a Comment