Monday, 2 February 2015

South African AKA Don Showface Lagos 4 Industry Nite

AKA 01 





Dat South African Hip Hop Star, AKA don showface for Lagos Nigeria, to come follow chook body for the Industry Nite wey dem dey do for Lagos every Week.
Industry Nite for dis week na for Wednesday February 4th 2015 and na for Spice Route wey dey for5 Victoria Island, Lagos.

AKA wey suppose come Lagos last week, but dem con postpone-am as ein get Visa Problem. The Event wey na MTV Base Presenter Ehis go host-am, and Beat Fm Dj Spinall Naim go be the DJ for dat Night.

No comments:

Post a Comment