Dat South African Hip Hop Star, AKA don showface for Lagos Nigeria, to
come follow chook body for the Industry Nite wey dem dey do for Lagos every
Week.
AKA wey suppose come Lagos last week, but dem con postpone-am as ein get
Visa Problem. The Event wey na MTV Base Presenter Ehis go host-am, and Beat Fm
Dj Spinall Naim go be the DJ for dat Night.
No comments:
Post a Comment