Independent National Electoral Commission (INEC) don tok on
Tuesday say, wetin make dem introduce the Card readers for voter’s
accreditation, na to make sure say dem fit verify who really get any Permanent
Voters Card (PVC).
INEC say the card reader go fit stop make person dey use
anoda person PVC for dis year General Election.
Dem con dey advice Nigerians say, make dem cooperate with
INEC ontop beta Election for Nigeria.
No comments:
Post a Comment