Tuesday, 20 January 2015

SPORTS=Yaya Toure say Ivory Caost go Win Nations Cup



Ivory Coast Player, Yaya Toure, don tok say, dem as Country go fit do wetin dem neva fit do since 1992, to win the African Cup of Nations for dis year own for Equitorial Guinea.
The Elephants dey boast of beta squad for dis year Competition, even as Didier Drogba don retire from international Football.
Ivory Coast wey still get players like Kolo Toure, Wilfred Bony and Gervinho, dey ready to show wetin dem fit do for dis year completion, even as giant like Nigeria no follow qualify.

No comments:

Post a Comment