Tuesday, 20 January 2015

Petrol Marketers no gree sell Fuel N87



According to tori, some Petroleum Maketers for Sokoto and areas wey near-am, no gree sell petrol for the N87 wey Federal government don tok say dem go dey sell petrol now for Nigeria.
Dose wey waka go dey check for Sokoto, see say some petrol stations still dey sell petrol for N97 or even N110 per litre.
And the one wey bad pass be say, na dos major marketers and petrol stations naim dey still sell their petrol like dat.

No comments:

Post a Comment