According to News, Civil Servants for Ebonyi state, don
start dia 3 days Warning today Wednesday, to take complain make Government
improve the condition wey dem take dey do dia work.
Oga Nwafor tok say, Among wetin the workers dey ask for na,
make Government pay dia September 2011 Workers Salaries give dem, as government
no wan agree pay dem, sake of say, dem do strike dat period.
Ein con still tok say, the state Government neva still tok
when dem go start to dey pay dem di new Minimum wage.
No comments:
Post a Comment