Tuesday, 20 January 2015

INEC tok wetin make dem introduce Card Readers



Independent National Electoral Commission (INEC) don tok on Tuesday say, wetin make dem introduce the Card readers for voter’s accreditation, na to make sure say dem fit verify who really get any Permanent Voters Card (PVC).
INEC say the card reader go fit stop make person dey use anoda person PVC for dis year General Election.
Dem con dey advice Nigerians say, make dem cooperate with INEC ontop beta Election for Nigeria.

No comments:

Post a Comment