Saturday, 14 February 2015

Dem Postpone Friendly Match Between Flying Eagles and Ghana U20 team

Image result for nigeria flying eagles 
 


Dem don Postpone the Friendly Match wey Nigerian Flying Eagles wan play against Ghana U20 today, for Ohene Djan Stadium, Accra, go monday next week.
The two team dey prepare for the 2015 African Youth Championship wey go happen for Senegal dis March.
The second matchwey dem bin go play for Wednesday naim dem don shift-am go Thursday, February 19, and dem go play am for Tema Astroturf Stadium.
One of the big Oga for Ghana Football Federation wey dey with Nigerian team naim explain everything give News pipo.

No comments:

Post a Comment