One India Couple wey no born dia own pikin since dem marry, don make up dia mind say, since dem no born any pikin, dem wan will dia whole Property like, house, Land and all the bank deposite wey dem get, give dia MONKEY.
The Couple, Sabista and Brijesh Srivastava, wey bin say na Rae Bareli wey dey for Uttar Pradesh State dem dey stay, deon setup the trust fund, wey go give all dia property after dem dia give dia Monkey wey ein name na, Chunmun.
Frome wetin PidginDigest gather, the couple don dey look for any person wey like animal and ready to take care of the pet for India.
No comments:
Post a Comment