According to Tori, all the governorship
candidate for the political parties wey don register for Imo State, except
Governor Rochas Okorocha, naim showface for the Invitation wey the Christian
Association of Nigeria (CAN) for the state, invite dem for the sidon-tok
meeting for All Saints Anglican Cathedral, Egbu.
Ein con dey tell the candidates say,
make dem advice dia supporters make dem no spoil things or fight, if e be say dem
no win the election dis year, as ein dey wait to see dos wey no win, dey
congratulate the person wey win.
No comments:
Post a Comment