Dem don Postpone the Friendly Match wey Nigerian
Flying Eagles wan play against Ghana U20
today, for Ohene Djan Stadium, Accra, go monday next week.
The
second matchwey dem bin go play for Wednesday naim dem don shift-am go
Thursday, February 19, and dem go play am for Tema Astroturf
Stadium.
One of the big Oga for Ghana Football Federation wey dey with Nigerian team naim explain everything give News pipo.
No comments:
Post a Comment