The Deputy Governor of Osun State, Mrs. Titi Laoye-Tomori, don order say make dem close Government Technical College, Osogbo, and Osogbo High School, till further notice sake of say, the student of the two school dey disturb the town.
According to wetin PidginDigest findout be say, some students of Government Technical College, Osogbo and Osogbo High School just start to dey protest on Thursday.
Na the Permanent Secretary, Osun State Ministry of Education, Mr Lawrence Oyeniran. naim give statement say, Government naim make uo dia mind to close the two school to fit stop the plenty disturb wey the students dey disturb.
No comments:
Post a Comment